This is the chord progression for Way Too Big by Burna Boy on Piano, guitar, Ukulele, and keyboard
I dey tell you (Fmaj) (Fmaj) (Fmaj) my guy
You know my style
E no (Fmaj) (Fmaj) (Fmaj) be child’s
Dem no dey (Gmaj) (Gmaj) (Gmaj) sell am for ebay (Ab) (Ab) (Ab)
If you say you get the mind
And you wanna try
You go go die nberibe (Fmaj) (Fmaj) (Fmaj)
It’s been a landslide for a long time
But they (Gmaj) (Gmaj) (Gmaj) no wan believe me (Ab) (Ab) (Ab)
All of you una combined
Shey you wan try
Oya (Cmaj) do am if it easy (Fmaj) (Fmaj) (Fmaj)
Who bad enough who do it like (Fmaj) (Fmaj) (Fmaj) me
Make una (Gmaj) (Gmaj) (Gmaj) phone my cellular , (Ab) (Ab) (Ab) wait,
Your back and spinal cord e go (Gmaj) break
If You carry my (Cmaj) weight
Because I am (Fmaj) (Fmaj) (Fmaj) way too big (Fmaj) (Fmaj) (Fmaj)
(Gmaj) (Gmaj) (Gmaj) Way too big to be (Ab) (Ab) (Ab) fucking with you (be
moving with you)
Because I am (Fmaj) (Fmaj) (Fmaj) way too smart (Fmaj) (Fmaj) (Fmaj)
(Gmaj) (Gmaj) (Gmaj) Way too smart to be (Ab) (Ab) (Ab) falling in your trap
(fucking with you)
Because I am (Fmaj) (Fmaj) (Fmaj) way too cool (Fmaj) (Fmaj) (Fmaj)
(Gmaj) (Gmaj) (Gmaj) Way too cool to be loosing my (Ab) (Ab) (Ab) cool
Oluwaburna
Truly, truly
I bring the thunder like Muri
They say I’m on drugs, ti mi o mu ri
But everything they talk say no dey do me
They say na because me I be skuri
Before my life changed I lived in a movie
Use to roll with a Shank just like Julie
Still Popcaan cuz I’m unruly
Beat my case cuz of hung jury
Took my place as the shine shine bobo
Of the Nigerian brewery
Because I am (Fmaj) (Fmaj) (Fmaj) way too smart (Fmaj) (Fmaj) (Fmaj)
(Gmaj) (Gmaj) (Gmaj) Way too smart to be (Ab) (Ab) (Ab) falling in your trap
(fucking with you)
Because I am (Fmaj) (Fmaj) (Fmaj) way too cool (Fmaj) (Fmaj) (Fmaj)
(Gmaj) (Gmaj) (Gmaj) Way too cool to be loosing my (Ab) (Ab) (Ab) cool
Because I’m Way Too BIG
Because I’m Way Too BIG
(Olorun e no easy…….)
Na your problem
I dey tell you say na your problem
You just mad because I’m popping
I dey tell you say na your problem
I say!
Na your problem
I dey tell you say na your problem
You just mad because I’m popping
I dey tell you say na your problem
I dey tell you (Fmaj) (Fmaj) (Fmaj) my guy
You know my style
E no (Fmaj) (Fmaj) (Fmaj) be child’s
Dem no dey (Gmaj) (Gmaj) (Gmaj) sell am for ebay (Ab) (Ab) (Ab)
If you say you get the mind
And you wanna try
You go go die nberibe (Fmaj) (Fmaj) (Fmaj)
It’s been a landslide for a long time
But they (Gmaj) (Gmaj) (Gmaj) no wan believe me (Ab) (Ab) (Ab)
All of you una combined
Shey you wan try
Oya (Cmaj) do am if it easy
Leave a Reply