CHORDS: African Giant – Burna Boy Piano & Guitar Chord Progression and Tabs

This is the chord progression of African Giant by Burna boy on Piano and Guitar

Chorus]
(C maj)Tell \’em Africa (Eb)we don tire(Ab) (Eb) (Db)
(C maj)So here comes (Eb)the African Giant(Ab) (Eb) (Db)
(C maj)Many, many (Eb)people don\’t try ah(Ab) (Eb) (Db)
(C maj)But you can\’t(Eb) test the African Giant(Ab) (Eb) (Db)
(C maj)Emi omo (Eb)logo logo(Ab) (Eb) (Db)
(C maj)E no get person way(Eb) me no know(Ab) (Eb) (Db)
(C maj)Making dem loko(Eb) oh no
Make you no dey do like otokoto(Ab) (Eb) (Db)

[Verse 1]
(C maj)See nobody do it better‚better than me(Eb)
Can\’t nobody do it (Ab)better‚ check am and see(Eb) (Db)
(C maj)I know say one day e go better‚ I go carry(Eb) grammy
Because anything wey better require planning(Ab) (Eb) (Db)
(C maj)E done be, e done bi o
Nothing you can (Eb)do
Because God no go give you more than you can handle(Ab) (Eb) (Db)
(C maj)Na so dem mama go halla ‘ebelebe (Eb)buo’
Na so dem papa go hala ‘ebelebe buo’(Eb) (Db)
(C maj)Ogododelugo chi chi (6x)
Ele li le le oo

[Chorus]
Tell \’em Africa we don tire
So here comes the African Giant
Many, many people don try ah
But you can\’t test the African Giant
Emi omo logo logo
E no get person way me no know
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokoto

Comments

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *