CHORDS: Ayra Starr – Commas Chords on Piano & Ukulele

These are Commas chords by Ayra Starr on Piano, Ukulele, Guitar, and Keyboard.
 
Key: C#

F# A#m
[Intro]
(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

[Verse 1]
F#
Na which kind life
 wey I never see
I carry God, so
                A#m
 I fear nothing
Steady increasing 
the commas
Comma, comma, commas
F#
Original, no be parod
E no fit clear for 
             A#m
your memory
Whether na winter
 or summer, ajeh

Check out Musical Tips from our BLOG

[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, 
            F#
livin\' life
See my fire burnin\' 
bright
                A#m
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey might
Dem never know 
          F#
I kala tori mo fine
                  
Check and balance 
                 
everything inside
               A#m
 my mind daily
Trust me, 
you kiant fool me

[Chorus]
Energy wrong, 
           F#
I log off (Log off)
Mowa friendly and
 conscious 
(And conscious)
                      A#m
I\'m allergic to sokuso
I\'m not ready for 
confusion 
(No, no, no, no)
Dem telly me make
                F#
 I show love (Show love)
Sability on gbona
Everything na
             A#m
 connection
I\'m not ready 
for confusion, oh

Comments

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *