This is the chord progression of Ye by Burna Boy on Piano, Guitar, Ukulele and Keyboard.
Intro]
Yeah
Fsus Em Gm Bm Am
My nigga…die for nothing
My nigga…die for nothing
My nigga…die for nothing
……..
Oluwaburna o (ehn ehn)
Fsus Em Gm Bm Am
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn ehn)
Fsus Em Gm Bm Am
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn eh)
[Verse 1]
Fsus G Am
This one na gbedu wey dey ja pata
Fsus G Am
Me I no get time I dey da pada
Dm G Am
Dada cover my face
Calling me Lagbaja
Fsus G Am
Biggie man wey no dey wear agbada
Ahn Ahn (Ad libs)
[Chorus]
Fsus G Am
My nigga what\’s it gon\’ be?
G-Wagon or de Bentley?
Fsus G Am
The gyaldem riding with me
Fsus G Am
I no fit
Die for nothing
My nigga what\’s it gon\’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
[Verse 2]
Fsus Em G Bm Am
Make you know say
Anything wey you do
Dem must commentate (I can\’t come and kill myself)
F Em G Bm Am
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way (I can\’t come and kill myself)
F Em G Bm Am
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey
[Pre-Chorus]
F Em G Bm Am
But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up
[Verse 3]
Different things dem happening
Schemes and packaging
In er one night 4 shows I\’m juggling
Flow like the ocean
My boat I\’m paddling
Shout out Shina Peller
That\’s my bro; my family
Frozen chains
When it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight
You are not my mate
If you be commissioner
I be Head of state
[Pre-Chorus]
But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up
[Chorus]
My nigga what\’s it gon\’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My nigga what\’s it gon\’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
[Outro]
Oluwaburna o
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn ehn)
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn eh)