CHORDS: Fireboy DML – King Piano and Ukulele Chord Progression and Tabs

This is the chord progression for King by Fireboy DML on Piano, Guitar, Ukulele and Keyboard

Intro
Ouuu aaaa
Fireboy here so
(Shawdy pull up in the backside)

Verse one
(Db) Gbemi sori bi gele (Fmaj)
I\’m a king, ma fi mi sere (Gmaj)
All the girls me bebe
See me see gbege (mogbe) (Gmaj)
(Db) Fine boy wey con sabi sing again (Fmaj)
Tell me wetin you need again (Gmaj)
Omo forget see gbagbe (Gmaj)
Me I be complete package (ooo) (Gmaj)

Pre-chorus
(Db) Me I fit fight for your love (Fmaj)
But I no fit beg for your love (Gmaj)
I no fit beg for your (Gmaj) love
I no fit beg for your love (Gmaj)

Chorus
(Db) Baby, (Fmaj) baby se\’mi bi (Gmaj) (bi oba)
I want you to treat me like a king
(Db) Baby, (Fmaj) baby se\’mi bi oba (bi oba) (Gmaj)

Verse two
(Db) Wetin you need bebe (Fmaj)
I get sauce, get juice bebe (Gmaj)
I get everything for you (Gmaj) babe (as long as you dey)
(Db) Bad boy wey you no fit use play game (Fmaj)
I be king, ma fi mi sere (Gmaj)
Girl you know so ma lo (Gmaj) farawe (farawe)

Pre-chorus

Chorus

(Db) Fine boy wey con sabi sing again (Fmaj)
Tell me you need again (Gmaj)
So fun mi, ki lo tun fe, ki lo tun fe kin se fun e
(Shawdy pull up in the back)
Fireboy here so

Comments

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *